You go fit dey vex o. For this Naija, na wahala dey find good power bank wey go work for your laptop. E be like say some of these companies just dey bring out junk to chop our money.
I don see plenty bad power banks https://joshnka.com/wp-content/uploads/2020/07/laptop-pb2.jpeg